Twitter Badge

Friday, September 17, 2010

NOKIA FOOTWEAR??......WTF!!!!


U see i don dey begin to believe say some people dey actually think through their bluckoss....like seriously WTF is this ????.....No wonder plenty peeps no dey ever patronize our homemade goods. So of all names wey dey this world, nah name of phone wey dem decide to give this pams.....and later dem go expect make person come buy, and to dey wear this kind thing for leg....

NNA NAWA TO SOME NAIJA MANUFACTURERS JUO....una no dey try at all ...... this one don pass falling of hand

No comments:

Post a Comment